1.Guys wey dey brags abt their hustle,u hustle reach - TopicsExpress



          

1.Guys wey dey brags abt their hustle,u hustle reach Judas?..That guy sold Jesus. 2.U are 20yrs and dating a 52yrs old man and u call him ur baby,is he ur baby or ancestor..SMH,ur matter dey shiloh. 3.U dey snap facebook pictures for another person Hummer,dont worry,Honey,when thieves go find u come,dem go nack u hammer. 4.At the age of 40,u still dey ur mama house dey drag Head of fish with ur siblings..haba,the witch wey dey ur village dey use ur picture dey do hand fan. 5.U get 8 tribal marks for face,and marks scatter all over ur body,yet u still want tatoo,,My friend,u wan become zebra?. 6.Just bcos of Blackberry bold5 u lost ur virginity,nah ipad dey out nw,wetin u go do?.see what impatient cos for ur life. 7.U be housemaid and u dey sing IM THE BOSS by RICK ROSS Mehn,u get case for C.A.C. 8. U are a first class graduate at 40yrs without any job and u dey follow LIL WAYNE dey sing I AINT GOT NO WORRIES.My dear,even devil dey weep for you Add yours if you have any!!!
Posted on: Thu, 15 Jan 2015 08:10:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015