4 d whole countries na 9ja dey corpy pass,nd 4 d whole 9ja na - TopicsExpress



          

4 d whole countries na 9ja dey corpy pass,nd 4 d whole 9ja na Edo_state dey corpy pass,governor adams aliu oshiomole c say other governors dey do 2 in 1 road,my broda if una c wetin dis man do 4 auchi nobi joke,rain go fall outsid go b like river 9ja,pple when dey even get store dey pack theire goods 4rm store 2 outsid cos d 1 when dey enter store worst pass ousid nobi joke,i beg who dey advice governor of edo state,una don 4get say na only edo state arm robber go rob Bank,rob Station infat silent d whole force for 6pm to 9.3opm without no action.anythin when make u band motocycle 4 edo,me go beta travel go place where dem dey shoot bomb like nockout,b/cos evrybdy dat time na watchmen dem go b.u go sleep wth one eye open b4, dis time na to eye open.
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 21:11:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015