95.1 Wazobia fm Lagos: we don enter Eko how una see am,matter wey - TopicsExpress



          

95.1 Wazobia fm Lagos: we don enter Eko how una see am,matter wey we dey discuss concern the one wey our ogbonge government for inside obodo lagos don comot talk say make molue no try enter lagos island at all again. Dem yarn say dem fit remain for Orile, Iyana Ipaja, Mile 2, Mile 12 and some places for mainland, but make dem no near anywhere around Lagos island How una see this matter? @kodydkodynator@uzowazobiafm@sarahblackangel
Posted on: Thu, 05 Sep 2013 15:33:27 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015