Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally - TopicsExpress



          

Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally akpos comes on line. Customer care ...hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpos..god punish u. Customer care...sorry sir dats not polite wats the problem akpors..na me u de ask? Check ur time wetin de nack customer care ..sir dis 1:30am. Akpos..so why u no dey sleep u bewinch? Customer care..no sir am not a. wizard. Akpos...den wetin u be others neva sleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called Akpos..ok. I get#99 for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. one word for Akpos
Posted on: Sat, 26 Oct 2013 11:17:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015