Akpos: (phone ringing....) Oga, ur fone Dey ring oOoo! ASUU: who - TopicsExpress



          

Akpos: (phone ringing....) Oga, ur fone Dey ring oOoo! ASUU: who Dey call me? Bring me the fone joor! Ooh! Na my younger brother. Hellooooo! How are yu NASU? NASU: Bros, i Dey ooo! i just call make i ask una how far? We don too wait for una ooo! Remember dis was not the initial plan oo! Yu guys are suppose to collect that 100bn so dat we can start our own STRIKE. See na chrismax Dey come soo! ASUU: No worry, there is much time for una, just relax... Once they make it 300bn..eheeee! Den yu can start ur own... NASU: Noooo! Bros we no fit wait again ooo! Infact we are starting our own STRIKE too! Dis one wey BOKO don Dey bomb, FG fit begin pay affected families from the small weh Dey ground oooo! Infact if they can give us (NASU) the 100bn wey Dey ground make una (ASUU) Dey wait for 300bn... ASUU: eeeeh! Yu Dey madt? i told yu to give us few more months, we have gotten both FG and students frustrated already...so we are sure they will pay soon. Afterall, whether we teach or NOT salary Dey enter account every month, and our children Dey abroad, so relax. NASU: we sef Dey join una and dats final...(Hangs up d phone) ASUU: Akpos come and place dis fone back to where it was charging, and if the stupid boy calls again, tell him i travelled. Akpos: Oga, what if SSANU and STUDENTS calls? ASUU: tell SSANU same thing. But tell STUDENTS to go to PRIVATE SCHOOL or go to schools in GHANA
Posted on: Sun, 06 Oct 2013 21:38:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015