Conversation Between a Rat and Man. Rat: (with tiny voice) - TopicsExpress



          

Conversation Between a Rat and Man. Rat: (with tiny voice) Hello Man:Hello, Who am I speaking wit? Rat: Na Mr. John be dis abi? Man: Yes U are speaking with Mr. John, who is dis pls? Rat: So U no recognise my voice abi? Na me Ur Room Mate. Man: U say what? Rat: Ur Room Mate Rat. I dey Ur Room now. Man: I beg Ur pardon? Rat: Which yeye beg u dey beg. I never chop since yesterday wey waka comot. I check that place U dey put food i no see anything. I check kitchen nothing. I even check ur Fridge no single food there. E be like say U wan kill me abi? No problem, I just say make I let U know say that ur Certificate 4 inside ur wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY, I don eat the 'LA' comot, Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work U go take "GOS" STATE UNIVERSITY find. ... (Rat ends call) G00d day my friends
Posted on: Fri, 09 Aug 2013 15:15:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015