Conversation btw Rat and Man: Rat: (with tiny voice) hello. Man: - TopicsExpress



          

Conversation btw Rat and Man: Rat: (with tiny voice) hello. Man: helo, who am i speakin wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u ar speakin wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognis my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: whch yeye beg u dey beg. i neva shop since yestaday wey u waka comot. I sheck dat place wey u dey put food i no si anything. I sheck d kitchen notin. I even sheck ur fridge no single food there. E be like say u wan kil me abi.. No problem, i jux say make i let u knw say dat ur certificate 4 inside ur wadrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d LA comot. Remainin GOS STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take (gos) state university find. Lol..
Posted on: Mon, 12 Aug 2013 19:24:46 +0000

© 2015