Doro Chief Jose Mourihno how far? how your family dem? I hope - TopicsExpress



          

Doro Chief Jose Mourihno how far? how your family dem? I hope efryting dey fine.. **aahheemmm!!!** I hear say we dey wan finally rid ourselves of that treacherous, tumorous, terrifying and titanic cancer called Fernando Torres ..in fact he has been a Fernando Terror to our beloved team Chelsea Football Club . Biko, please, whatever it take...please let us cut out de tumor and send it away..I dont care what team you wan send am to...weda na AC Milan or City, or Shameless Assenal go carry am, weda na La Liga, CONCAFASS, MLS, Premiera, Copa, Ligue 1, 2, 3 or Sierie A , Sierie B, C, D and E, ... Just get rid of the guy and biko..see as window dey close? Get anoda striker I beg...(if you fit steal de ones wey Assenal no dey Sanogo or Campbell) oya.....anyhow.. Ok, have a good day ogam...
Posted on: Thu, 28 Aug 2014 18:56:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015