Everybody with his own palaba 4 fb.. #hackboss own na - TopicsExpress



          

Everybody with his own palaba 4 fb.. #hackboss own na about........2go,if d guy no talk about 2go he go talk about domain #batchfreak own na about sql,root server..lol #starboy own na about designing...everyday am d baddest coder #dammy own na..abeg make una help me check dis new site wey i just create now..e make sense #Raju own na football talking about chelsea all d time #dimlaw own na everyday d guy go just write hackboss for status #wadaskid own na dot man #cybertosh own na 2 tag person for post den post usless stuff #babamodder own na 2 write one english word.....dey teach us english here..lwkmd #promzy own na 2 complain abt wapka #zidar and #kellychi doing d sametin...everyday juju..na my juju sure pass #onyebuchi own na everyday money tinz #idoski own na everyday he go dey comment bad bad tinz 4 people post lwkmd and dats d truth. :v
Posted on: Wed, 08 Oct 2014 07:19:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015