JUST FOR FUN: Guy 1: Bros, abeg borrow me your phone to call my - TopicsExpress



          

JUST FOR FUN: Guy 1: Bros, abeg borrow me your phone to call my girlfriend, I no get credit now. Guy 2: No problem, just dey quick (hands phone to friend) Guy 1: Thank you guy. (dials girlfriends number, makes a quick phone call and then returns happy and excited) Guy 1: O boy, this your phone na correct phone oh, shebi na bb? Guy 2: Yes oh, na blackberry smart phone. Guy 1: Kai, no wonder dem dey call am smart phone, the phone too know something, you believe say as I type my girlfriend number for your phone come dial am, the thing show the number as My love, how your phone use know say na my girlfriend I dey call na only God know; chei, this your phone smart no be small! One word for Guy 1? a. Ode b. Learner c. Mufu d. Olodo rapata e. Others (specify)
Posted on: Tue, 24 Jun 2014 16:25:25 +0000

Trending Topics



w.topicsexpress.com/Saturday-June-15---June-Bloom-Hike-at-Henry-W-coe-State-Park-topic-10151505272975852">Saturday June 15 - June Bloom Hike at Henry W. coe State Park.
PROMO SALE-> jogger pants small to xl price: P899 free

Recently Viewed Topics




© 2015