Jet li, Jackie chan, Vandamm, Jumong, James bond, Iron man, hell - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, Vandamm, Jumong, James bond, Iron man, hell boy, Thor, spider man, Super man, even merlin hear say boko haram kidnap over 200 girls oo, dey no talk, dem just stay for one corner, Seeker heard it too on aljazeera news, dey do like say dey no hear...Na inside film alone dem get power, especially dat Jackie and jetlee wey fit beat 500 people wit bathroom slippers...if dem born all of them well make dem do one stupid film send am to Nigeria again Good night and have a wonderful night rest
Posted on: Mon, 26 May 2014 22:50:49 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015