M. U. S. T. R. E. A. D. *U used BlackBerry to oppress, now - TopicsExpress



          

M. U. S. T. R. E. A. D. *U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga,now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.now dem don dey use am watch ball for buka. *B4 u dey use ur ipad dey swag now ipad na heavy load to carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st classticket dey enta london just to go lick ice cream. BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand. All na vanity, e dey fade like Aba Jean. no 4get say tortoise car na big man motor b4 o. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am. Humility na the best choice!!! # #FaceDown
Posted on: Thu, 08 Aug 2013 08:43:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015