Mama pinkin come from America and buy her gown and cap, mama come - TopicsExpress



          

Mama pinkin come from America and buy her gown and cap, mama come wear gown and cap come dey waka for road, breach come blow Mama gown, Mama dey try to hold her gown, before she know breach come dey blow her cap dey go. Mama dey try to hold cap, breach blow her gown go up. one man wey dey pass see mama, and say to mama. Mama your everything dey outside OOO. mama look at the man and say, Wetin u dey see na 75yrs old, my cap na yesterday I buyam. this is reality not relatively:
Posted on: Fri, 12 Jul 2013 12:44:45 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015