One of ma best friends Reveals 20MOST POPULAR BUT ANNOYING - TopicsExpress



          

One of ma best friends Reveals 20MOST POPULAR BUT ANNOYING staus on BBM, Facebook update and so on: 1. Good night pals! (So make we dey cry?) 2. Am back pals! (From... where? Prison or hospital?). 3. My heart is broken, I will never love again (No be new thing E don tey wey hearts dey break.). 4. Am gonna be off or logout for a while (Safe journey, no be force to be usin Blackberry or being a facebook subscribers wen u no get money 4 Bis or Mb). 5. Am back! Did u miss me? (I didnt even notice u had gone.). 6. I love my Girl (Tell her, not me). 7. London on my mind (Ehen? Why u dey tell me? Na me wan give u transport FARE?). 8. So Angry (Go fight who provoke u ) 9. People are wicked (So Na today u just dey know?). 10. Am in love (No be news na part of life). 11. I saw an angel (Na demon u won see B4or.). 12. Money on my mind (Na so? Here resemble UBA or GT? Go rob bank Ole.). 13. Ur pix looks nice (I know b4 I put am). 14. Oh God my flight is delayed (Take a Bus and Shut up). 15. New look (Wetin be our business?). 16. Am tired of this life (Who send u come b4? Go and die). 17. I am off to the Club. (No worry 1 day na Baba Lawo Night club u go find yourself.). 18. Mall Loading (U be conductor?) 19. I love ngozi shonekan so much (Who is that and why should we care). 20. Hungry Mood[Is here luks like food canteen? ]. . . . #Barka dey sallah
Posted on: Tue, 15 Oct 2013 04:03:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015