Plz take this as an advice...... When nxt U go to a viewing - TopicsExpress



          

Plz take this as an advice...... When nxt U go to a viewing center to watch a match, plz do not sit close to a drunk. Am presently sitting cls to 2 here; 1 jst dey spit 4ground like pesin wey get belle, the oda 1 dey 4low me tok futball bou all im spit don soak my shirt finish, I jst dey pray make im spit no bleach d shirt nd my ear jst dey vibrate frm nonsense futball analysis wey dey commot 4im maut..... Nd plz do not go 2 a viewing center drunk else U go fall ur hands by urslf...
Posted on: Wed, 12 Mar 2014 20:55:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015