Ugly Girls Getting Married Every Saturday, The Pretty Ones Will - TopicsExpress



          

Ugly Girls Getting Married Every Saturday, The Pretty Ones Will Be Buying ASO EBI, Looking Glamorous In The Wedding Pictures, Waiting For Dangotes Son. *Shout Out To All The Girls Who Feel They Need To Wash Noodles Before Cooking It. I Respect Your Hygiene. *I Bet Messages From Mobile Operators In 2050 Will SayDEARCUSTOMERS, GET YOUR WIFE PREGNANT TODAY WITHOUT STRUGGLE, SMS CHILDTO 12345. * You Are 20years And Dating A 52year Old Man And Then You Call Him YourBaby, Is He Your Baby Or Ancestor? Smh, Your Matter Dey Shiloh. *One Good Thing About Been Ugly. Atleast You Would Be Least Considered If @ All Dem Catch Yhu Self, For Rituals. Dem No Dey Use JUJU Do JUJU Na! *You Dey Snap Facebook Pictures For Another Person Hummer, Dont Worry Honey When Thievies Go Find You Come, Dem Go Nack You Hammer. * At The Age Of 40, You Still Dey Your Mama House Dey Drag Head Of Fish With Your Siblings......Chai! The Witch Wey Dey Your Village Carry Your Picture Dey Fan Нεr Self, Abi Na Devil Dey Dance SELEMWith Your Destiny. * You Be House Maid And You deysing IM THE BOSS By Rick Ross Mehn You Get Case for C.A.C. * You Are a First Class Graduate At 40years Without Any Job And You Dey Follow LIL WAYNE Dey Sing I AINT GOT NO WORRIES. My Dear,Even The Devil Is Weeping For you. *Opportunity Knocks But Once. If You Hear a 2nd Knock, My Brother/My Sister, Check well, Na Jehovah Witness. *If Read All This Note Above And Yhu No Laff, Na Bcoz Say Food No Dey Yhur hause Thats why..
Posted on: Sat, 30 Aug 2014 10:26:24 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015