Sapele Tafia Posts - TopicsExpress



          

Posts by Sapele Tafia



P.m News/Updates. Man and Woman nai wed today for Catholic
P.m News/Updates. Man and Woman nai wed today for Catholic Church as dem move deir Reception go Event Galleria for Okirighwre. Na G1 Boys nai be Vigi...
SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. God Guide Your Words Through Me
SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. God Guide Your Words Through Me This Day. God never judges by a bank account, or a statement of worth. He looks for ...
SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. VIGEO / ENGR URUKPE. Rat nor
SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. VIGEO / ENGR URUKPE. Rat nor dey strong mak e fight Tiger. Lion see himself as King but wen Crocodie waka cum land e...
NOON NEWS/UPDATES. Water just dey commot from my eyes since
NOON NEWS/UPDATES. Water just dey commot from my eyes since morning wen report fly enter my Studio say one small Girl wen dem dey call Efetobore Afin...
PM NEWS/UPDATES. Sorrow and tears of heart nai greet many pipo
PM NEWS/UPDATES. Sorrow and tears of heart nai greet many pipo face today for PHCN ofiz wen dey AT&P as d new Private Owners, drop almost all the old...
P.m News/Updates. Dis na d Report Card of the HSE 2
P.m News/Updates. Dis na d Report Card of the HSE 2 COMPETENCE EXAM. *Joy A. Comor - 82- 1st. *Adetunji Adebayo-73 2nd. *Oyibo-Itie Green Tobo - 7...
SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. My people meat wen person nor
SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. My people meat wen person nor wan eat mak e nor chew am. I don see say some of us for dis Sapele nai be d fault wen d...
PM NEWS/UPDATES. On Sunday 4 Richard Continental Hotel 1 small
PM NEWS/UPDATES. On Sunday 4 Richard Continental Hotel 1 small boy wey dem dey call Obaro scatter evrywhere wit money! Dem cum de use e name dey sing...

Trending Topics




© 2015