U collect babe number u use 'Chick' store em, shey e mama na - TopicsExpress



          

U collect babe number u use 'Chick' store em, shey e mama na fowl? U buy suya ur woman con shop all the meat finish u con dey smile dey shop onion u be Vegetarian? U dey wit ur guy nd u dey reciv diff kinds of phone calls in 5mins yet u dey say u no dey cheat on ur guy my sista, u be Mtn customer care agent? U ask a gal for wot she wnts, she tells u money nd u re angry. were u expecting her to say wisdom nd understanding? U wear blue skirt, green trousers, yellow cap, u carry red bag, white speck..haha, u b rainbow? Ur galfrnd dumps u for a rich man u say she b golddiga but ur sista do dsame to anoda guy u give testimony for church sey na grace of God Bros park well. Since last 2weeks, PHCN neva remember ur street nd una no get common Tiger gen yet u com my house stil d borrow Jackie Chan film frm me... Bros na PHCN office u wan go watch am? Ur babe get 0.9GPA for school, she stil dey ask for Brazilian Hair of #150,000. were she wan fix am? shey na ontop dat coconut head? Sey u knw say she wan ready 2 block d next session nih with d 150k she demanded for to fit get 5.0. Haahahahahahahahaha
Posted on: Tue, 18 Jun 2013 04:44:03 +0000

Trending Topics



want to take a moment to thank everyone who have purchased

Recently Viewed Topics




© 2015