----- Hello So i did not attend church yesterday, because i had - TopicsExpress



          

----- Hello So i did not attend church yesterday, because i had stomach ache like most of us am addicted to facebook, Even though i make money from it , am still addicted to it... just as i as surfing... a message dropped in my inbox from a fellow church member; *********Message begins*************** My Person, How everything today? I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see october na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 D Crash? Aluu community pple catch u? U no how many people die for 2012 and even 4m Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad, Iphone, Galaxy tab, Android and laptop, If at all u neva get money buy car or build house. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey whatsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook status , u still dey complain there? Abi u don see where dead body dey read facebook and ping or whatsapp 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re-post am that means you no dey appreciate GOD.. Oya share am to all ur friends. Thanks 2 GOD oo. Lord I thank u oooooooooooooooooooooo Wot about u..happy sunday *********Message ends********* In every situation lets always thank God, at least we are still breathing,
Posted on: Tue, 08 Oct 2013 22:12:02 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015