-HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE. . . . . . . . . To mess - TopicsExpress



          

-HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE. . . . . . . . . To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarrassment o! Just follow dis guidelines & u are on ur way to being a star in dis profession. 1. Wen u enter a hall, check d wind direction,if na closed hall wit air condition or fan,beta 4 u. Maximum impact. 2. Make sure say u sidon face d wind direction. ... 3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why! 4. Form ajebo by crossin ur legs every now &then. 5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefuly cross ur leg, rightover left. 7. Elevate 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow make d mess flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOT­E: 1. Make sure say no be u be d first person to complain. 2. Wen pple begin dey shout"o" who do dis wan. E no go better for d person wey do dis kind thin," simply ask "why som persons no fit respect demselves 4 public places?na wa o" 3. No shout pass odas if not u go become suspect. 4. Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise!trust me,u will go placeswit dis profession.LOL.IF YOU WILL TRY IT JUST COMMENT "YES"or"YES"
Posted on: Sat, 27 Jul 2013 17:09:09 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015