-If u bourn pikin wey tall, name am - TOLANI -If u born pikin wey - TopicsExpress



          

-If u bourn pikin wey tall, name am - TOLANI -If u born pikin wey rsembu Ram, name am- RAMOTA/RAMONI -If u born pikin wey Mumu, name am- MUMUNI -If u born pikin wey Fat name am- FATIMO OR FATHIA -If u get pikin wey too lyk Money name am- MANIA -If u born on Mat name am- MATA -If u born wen walkin on d road name am- RHODER -If u born wen u dey settle Matter name am- LAJA -If u get pikin wey too lyk Pawpaw name am- PAUL -If u get pikin wey get big Teeth name am- TITI. ADD URS ND LET D FUN CONT. ROLLIN
Posted on: Fri, 09 Jan 2015 07:17:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015