95. 1 Wazobiafm,Lagos. @femwazfg & @bunor_wazobiafm dey here for - TopicsExpress



          

95. 1 Wazobiafm,Lagos. @femwazfg & @bunor_wazobiafm dey here for Pillow Talk and we dey say make you wey dey there begin send your love msgs wey you want use to scatter that your one and only babe/bobo/husband/wife and make una also chook mouth fir dis mata: How you go take handle am if you find out sey you guy/babe/wife/husband go outsyd go carry serious disease like HIV enter house esp.when e be sey you dey faithful to am?Shey you go still stay for insyd d r/ship/marriage abi you go leave and move on with your life?No b God? Eyes open! #LoveNiteWithBunor #Nov.30
Posted on: Thu, 31 Oct 2013 00:59:19 +0000

Trending Topics



iv class="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> A propuesta de Head Coach Romano, Marcos la Sub-Comisión de juego
Nacional - ACCIDENTE AÉREO Piezas del avión de AirClass estaban
I have officially declared my business, The Gun Cave Indoor
The song received generally favorable reviews from music critics,
as per the post from Moorish Civic & Law page: Queen

Recently Viewed Topics




© 2015