95.1 Wazobiafm,Lagos.wit @Irawazobiafm & @bunor_wazobiafm don - TopicsExpress



          

95.1 Wazobiafm,Lagos.wit @Irawazobiafm & @bunor_wazobiafm don carry una enter#WEDDING GIST hw una say dis two people wey dem don dey engaged and dia marriage don near but as e be nw, dem dey get disagreement and serious argument for some different kind things like almost every 3days for a very longtime now make dem still go on wit d marriage still,which advise una get for dem?#LoveNiteWithBunor Nov.30 .Tickets: Singles-#3000,Couple-#5000 Get ur tickets @ Tastee Fried Chicken for Apapa,Surulere,Festac and Opebi.
Posted on: Sat, 16 Nov 2013 11:57:42 +0000

Trending Topics



ght:30px;">
Las nominaciones para Teen Choice 2013. -"Choice Movie Scene

Recently Viewed Topics




© 2015