95.1Wazobia Fm,Lagos,dis na #NITE JOLLIwith Fem n Bunor,@femwazfg - TopicsExpress



          

95.1Wazobia Fm,Lagos,dis na #NITE JOLLIwith Fem n Bunor,@femwazfg n @bunor_wazobiafm,we dey pray 4 those wey lose dia lives n say make dem rest in peace.how work 2day?our tori b say if u dey run come 4rm far push ppl up n down,reach ur office no greet ppl den u come finally enter ur main office,turn lock d door behind u come release dis long fart,feeling relieved n satisfied,as u come say make u turn go ur sit ,u see ur oga ontop ur sit,wetin u go do n as oga how u go feel?Eyes open.No b God?
Posted on: Mon, 14 Apr 2014 22:27:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015