99.5 WAZOBIAFM: 9JA HOW UNA SEE AM:- The Jama’atu Nsaril Islam - TopicsExpress



          

99.5 WAZOBIAFM: 9JA HOW UNA SEE AM:- The Jama’atu Nsaril Islam (JNI) don begin dey tel piple wey dey range National Youth Service Corps (NYSC) say abeg make dem no dey mix male and female corpers together during physical exercise for orientation camp bcos e dey against Islamic rights and behaviours. The Seke of JNI, Dr. Khalid Abubakar talk dis one during the Peace and Unity Conference for Muslim Scholars for Kaduna State. Abubakar dey even suggest give NYSC say make dem try get separate Camps for female Muslim Corp Members. Now we dey ask, how you see dis matta and wetin be your take? LadyG and Oche D’King dey in da haus….
Posted on: Thu, 04 Jul 2013 14:27:15 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015