AAU Students. I miss skul gate, were d gate men send d decently - TopicsExpress



          

AAU Students. I miss skul gate, were d gate men send d decently dressed once hme nd allow d indecently dressed to go in, na bush part sure pass oh, * I miss d shuttle park, were dose dat treck will even get to class b4 u, our legs fast pass our skul shuttles, * I misss d okada rider,, in d mornin dem go dey do yanga, after skul hours, dem go dey shout, town one town one, vilage , village , * I miss NFA, were fins dey sup 4 skul, d only place u can console urself wen skul don tire u, I miss aluta mama,nd mama engineering beans hmm, * I miss sun nice nd mimi restaurant, were only 1k go reach u take buy food for 4girls, * I miss supreme club, were indegines dey hustle to dance wif students, nd DJ will play a song nd sleep off, * I miss all d church shws, barack, unusual praise, 911, comedy nite,high praise, nd all d hostel weeks nd dinner parties, * I miss nite class, out of 100 pipo, 20 na Nite calls, 40 cum sleep, 20 cum toast girls, 20 manage read, I miss prayer garden, were pipo go cum pray after or b4 exams, wif expo nd blockin money 4 dier pockects, Wen I say I miss skul dis is wat I meant, not d book.....happy sallah friendz
Posted on: Wed, 16 Oct 2013 05:43:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015