ABEG MAKE UNA HELEP JUDGE THIS MATTER, Any time we dey do morning - TopicsExpress



          

ABEG MAKE UNA HELEP JUDGE THIS MATTER, Any time we dey do morning prayer for work,d woman wey pray go always say,"....Bless our work,bless our Children and Husband.May we go home and meet them in peace and not in pieces".I kan dey wonder say we wey never marry wey get boyfrnd,girlfrnd,fiance and fiancee, God no go bless them? I kan lead prayer d following day i kan say "Daddy bless their husbands and Children, bless our boyfrnd nd girlfrnd,our fiance nd fiancee may we go bck home nd meet them in peace and not in.... The next wey i hear na laffter everywhere,even my mamager self dey laff.shebi na frm boyfrnd u go take enter husband? And if we no pray for them to prosper hw them wan take pay our dowry? Na bad thing i do?
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 09:25:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015