ABEG NA JOKE WE DEY OH: When a man is called EMMANUEL Woman say - TopicsExpress



          

ABEG NA JOKE WE DEY OH: When a man is called EMMANUEL Woman say her own na EMMANUELA My grandpapa dey ansa VICTOR. My grandmama com say ha own na VICTORIA. If man answer CELESTINE Woman say her name na CELESTINA Man answer JUSTIN Woman Say her name na JUSTINA Man answer CHRISTIAN Woman go kuku answer CHRISTIANA Man say him b AUGUSTIN Woman must answer AUGUSTINA. Man carry GABRIEL Woman go folo carry GABRIELLA.. Nawa o Man answer JOSEPH woman say ha own na JOSEPHINE My guy dey ansa JESSY his GF com say her own na JESSICA. Man is called DANIEL. Woman will b cald DANIELLA. Man is Called VALENTINE Woman say na VALENTINA So if man come answer EBO, na wetin woman go answer???
Posted on: Wed, 05 Nov 2014 18:10:49 +0000

Trending Topics




© 2015