AIDS vs EBOLA AIDS:- hahaha i knw it,i knew they will find - TopicsExpress



          

AIDS vs EBOLA AIDS:- hahaha i knw it,i knew they will find ur cure idiot EBOLA:- shut up jor,u r just being jealous of me cos hv come to take over frm u mumu AIDS:- look at dis fool o,, who is jealous of u? hw many pipo hv u killed sef dat u r now blabing bcos of u they hv built isolation unit for u in lagos. EBOLA:- 4get i stil dey study lagos market very soon i go enter ground ode AIDS:- abeg go si don for corner as u big reach na ordinary kolanut dem wan use cure u,,,,no worry by the time dem go begin to use gala nd lacasara cure u ehn u go knw say lagos market no easy to penetrate anyhw idiot BOTH OF THEM SHALL NEVA BE OUR PORTION (AMEN--AMIN)
Posted on: Fri, 15 Aug 2014 08:26:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015