ASSp Indomie Advert Song... Asup do gud oo.. e do gud, Asuu wey - TopicsExpress



          

ASSp Indomie Advert Song... Asup do gud oo.. e do gud, Asuu wey giv us strike.. e do gud, wey mek us stay @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, Sum pple don dey join hacker....e do gud, sum dey do gateman... e do gud, while some dey look 4 husband... e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, And u dey read nonsense... e do gud, Me and u who get sense... e do gud, You dey dance as I dey sing... e do bad, Abeg who know wen strike go end... e do gud, Me don even ask google... e do gud, Even TB joshua no know... e do gud, Na google go come know?.. e do bad, I tink Gudluck go know... e do worse, Infact am heading 2 Aso rock...e do worst... loooolzzzz!!
Posted on: Thu, 21 Nov 2013 20:34:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015