ASUU STRIKE UPDATE YES O e don appen again o.Maybach movies in - TopicsExpress



          

ASUU STRIKE UPDATE YES O e don appen again o.Maybach movies in association with peracles pictures present anoda ogbonge movie ASUU STRIKE 2013 dis one na movie wey pass movie ooo.dem no dey tell person dis one ooooo.U must to watch am by urself come hear the true story behind the whole asuu strike oooooo.who start am,why dem start am,who suppose end am and who no go gree end am.u go c all for dis movie.money dun scatter our country ooooo.dis i dey ask for money dat one say no money........ewo ooo chai com c as university student dey suffer,c as crime dey increase,girls dey born like fowl,yahoo boys dey press die....see blood,blood.rich man no even worry.leaders no even send.wetin poor man go do kai asuu strike suspense full am ASUU STRIKE ASUU STRIKE ASUU STRIKE,Intrigue,romance,swagger,ginger dat will keep you glue to d edge of ur seat.u go laff,u go cry,and u go reason sef. ASUU STRIKE ASUU STRIKE ASUU STRIKE 2013 DIRECTED BY CM CLEMMEEK Starring Kanayo as goodluck jonathan,pete edochie as nasir faggae,fathia balogun as ngozi nweala,tonto dikeh as rukayat rufai,jim lyke as yahoo boy,saka as poor man.Grab your copy now WATCH OUT FOR ASUP PART 2
Posted on: Thu, 31 Oct 2013 16:37:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015