ASUU abeg make una try call off the strike blc many student don - TopicsExpress



          

ASUU abeg make una try call off the strike blc many student don forget there matriculation number oooh,some self don even use there last lect note go toilet,some don carry there biro give there younger once wey do go leason,abeg na beg we dey beg own,blc if other ppl dont knw me i no say all of una pikins both the unborn once no dey skul for nigeria,the only country with many nations,may God help u ppl Amen.
Posted on: Sun, 25 Aug 2013 10:48:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015