ATTENTION! TO MY FELLOW GUYS ALONE! Tym don reach make we show dem - TopicsExpress



          

ATTENTION! TO MY FELLOW GUYS ALONE! Tym don reach make we show dem say we too wise like dem or even pass dem. My research showed me say to take babes out lately cost wella. For dis reason, I am suggesting dat b4 u take her out, pls visit an akpu-selling restaurant wt her first. Make sure she ddnt eat less dan two plate of akpu b4 una go. When u do am like dis u might av locked dat her grave, called belly wey she for carry put debt on u. Dis strategy is tested ok. Avoid joints where dem dey sell take away products ooo or ..........
Posted on: Thu, 18 Dec 2014 20:49:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015