Abeg make anybody no wish me happy independent oooooooo, waiting - TopicsExpress



          

Abeg make anybody no wish me happy independent oooooooo, waiting concern me wt independent , independent koo, index niiiii. abeg make I face my work hustle money Jareeee, abi una knw no say Nigerian government na 419 of life, dem no go gv u smtn, n de go collect wetin de ur hands wt force. 4instance taxes wtout benefit. Ooogaaaaaoooooo I go swear 4 anybody wher wish me happy independent. Composed by wealth baba.
Posted on: Tue, 01 Oct 2013 08:23:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015