Abeg oo....Greatest nigeria student.........abeg make una help me - TopicsExpress



          

Abeg oo....Greatest nigeria student.........abeg make una help me ask asuu chairman say after collecting all this money frm federal government dem go give everi graduating student work.abi dem don tire to teach becos we neva tire to learn their old ways of teaching old tinz instead of new tinz .make our lectures go upgrade their brains and their lecture notes before thinking of equipment becos federal goverment fit buy those modern equipment na non of dem go fit operate am.abeg hw we wan learn d new tinz of d world wen our lectures re of d past.naija where we dy go.No place 4 d young.all 9ja leaders dy tink nw na 2o15 and some stupid person go say cum vote na ur rite abi ,sum dog go enter go vote 4 moni abi.9ja go change wen d pple re ready to kill nd nt afraid of dead becos dy re loking 4 2marow.we must kil all those bastardz .i cal dem cockroach.
Posted on: Sun, 08 Sep 2013 19:27:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015