After a long period of silence an Igbo guy phones his good pal and - TopicsExpress



          

After a long period of silence an Igbo guy phones his good pal and the following conversation ensued.... Chike: Nna.. How now??, long tam no see you! Chidi: Nna, I just dey o. Wetin dey happen now ? Chike: I jus dey.. Ah beg, I need your hep for sontin... Chidi: (grumbles) Na wetin? Chike: Ah won borrow small money from una Chidi: Hello? Hello? I cant hear u well o Chike: I say ah need small money from una Chidi: Hello? Hello? ..dis line no clear o.. Chike: (yelling into the phone) Ah say come borrow me small money abeg! Chidi: Hello? Hello??, I still can not hear you! (The phone operator now butts in) He said he wants you to borrow him money! Chidi: NNA YOU WEY HEAR AM WELL GI AM THE MONEY NOW! (foolish operator shiooo..)
Posted on: Sun, 18 May 2014 15:57:43 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015