Akpors has been dating and spending money on Ekaitte for long,he - TopicsExpress



          

Akpors has been dating and spending money on Ekaitte for long,he picked up her phone one day and got to know that his name has bin saved as MAGA 32,eehe!,see gobe,here is what he did o. He made a fake call,make sure she was hearing his voice from where she was.this was his conversation with his fake caller: Akpors:Hello baba,dat gurl u said i shuld be giving money,i don dey give am o,infact i don dey see result,the more she spend the money,the more i become rich,bt wen wil she die?ehn no problem,infact, i wan give am more money today. Ekaitte:(jumps out from the kitchen) ehm,akpors,all d money wey u borrow me,i knw say na borrow u borrow me,abeg i wan return am all,abeg no vex 4 me,abeg i go even add put,jst calculate am make i know. Rate Akpors over 10.
Posted on: Thu, 12 Sep 2013 20:38:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015