Akpos: Hello maleee Mum: Akpos that meat & fish don boil? Akpos: - TopicsExpress



          

Akpos: Hello maleee Mum: Akpos that meat & fish don boil? Akpos: Yes oo malee Mum: Abeg implicate salt & maggi, attach oil, pepper & sentence the crayfish and other small small fish dem to death ….then involve the leaves …after 10 mins, discharge the pot from fire. You dey hear me so? Akpos: yes malee …shuoo, this food go good to download with Eba o! Mum: No worry, i don already detain some fufu for cooler… when time reach we go give dem amnesty.
Posted on: Wed, 24 Jul 2013 17:22:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015