Akpos calls customer care by 1am. After 30mins of advert, - TopicsExpress



          

Akpos calls customer care by 1am. After 30mins of advert, akpos connects Customer care: ...hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpos..god punish u. Customer care: sorry sir dats not polite. whats the problem akpors..na me u de ask? Check ur time wetin de knack customer care:..sir dis 1:30am. Akpos..so why u no dey sleep u be winch? Customer care: no sir am not a. wizard. Akpos:...den wetin u be? others neva sleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called Akpos..ok. I get #99 for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. one word for Akpos
Posted on: Tue, 20 Jan 2015 07:09:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015