Akpos dey drive 4 express him com see one woman wey dey - TopicsExpress



          

Akpos dey drive 4 express him com see one woman wey dey sell meat; Akpos: how much 4 ur meat woman; 14,000 akpos; is too expensive let me giv u 8000. woman; no 12,000 last akpos com drive comot afta a while him com drive bak. akpos:ok i wil giv u d money (he com bring money com out dey count am at his car door) pls help me put it in my boot (as d woman open d boot afta a while close d boot. Akpos just drove off witout paying. when he got home he was hapy.And open d boot "no meat"
Posted on: Tue, 24 Sep 2013 23:21:29 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015