Akpos go join di Nigeria Army. After di hard training wey im - TopicsExpress



          

Akpos go join di Nigeria Army. After di hard training wey im receive, Akpos successfully pass out from The Nigeria Army. For pass out ceremoney na so oga commandant dey assign posting. Commdt: Ambali kuka! Ambali: Sir! Commdt: Posted to Kogi State. Ambali: Yes sir, thank u sir! Commdt: Muniru Sulaiman! Muniru: Sir! Commdt: Posted to Delta State. Muniru: Yes sir, thank u sir! Commdt: Akpos Ojong Itikoloko! Akpors: Sir!! Commdt: Posted to Maiduguri State. Akpors: RETIRED SIR lol
Posted on: Tue, 24 Sep 2013 14:32:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015