Akpos’ elder brother, Rukewe, traveled to London months - TopicsExpress



          

Akpos’ elder brother, Rukewe, traveled to London months ago, leaving behind Akpors, their aged mom & their pet cat, kelly. Last week Rukewe called from London to know how they’re doing… RUKEWE: Akpors how una dey now, how kelly? AKPOS: Kelly done die. RUKEWE (after a pause): Akpos you for use small small reveal dis kin bad news na. U for jus say d cat fall inside well but neighbors de try comot am. Den when I call again, u go say e break neck small but vet doctor dey try revive am. Den when I call again, u go say dem try their best but dem no fit save am. Na so dem dey reveal bad news in a mature way. u hear me? AKPOS: Yes bros no p. RUKEWE: Ok. how mama na? AKPOS: Bros. mama sef fall inside well o, but neighbors dey try comot am. (Phone cuts) Rukewe has been admitted in a private hospital in London after going into coma
Posted on: Thu, 19 Sep 2013 15:58:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015