An akwa ibom lady, sister Eno testifying in Qua ibom - TopicsExpress



          

An akwa ibom lady, sister Eno testifying in Qua ibom church. Sister Eno: Praise dey Rod!!! Church: Halleluyah!!! Sister Eno: Una know say i no get child b4 na?. Then pastor come say make i come plivate player meeting. Na there pastor come forrow me play to him Rod. He tell him Rod say I need pikin, na so him Rod alise and do wonder for ma bodi and now i don dey 2 months plegnant!!! Make una, abeg help me plaise d Rod of pastor...Hallel­uyah!!!lwknd
Posted on: Wed, 19 Jun 2013 15:50:04 +0000

Trending Topics



"min-height:30px;">
Somebody ask me, what did you for a living, In my Allen Iverson
MESSAGE FOR THE DAY ........ > > > > > > > Therefore he is able

Recently Viewed Topics




© 2015