Another one don waka enter town again. Weda na Mureenda or - TopicsExpress



          

Another one don waka enter town again. Weda na Mureenda or Mureengas or Moringa self na to dey blow through Nigeria as others like Aloevera, Garlic, Mustard seeds wey sellers say dey pursue and kill witches. No try am o, bcos by d time u think say d thing dey kill or pursue witches make u no say na death be that bcos e no kill even pussy cat Well, maybe tomorrow na coacoayam dem go say dey cure AIDs and pursue devil comot for house. I dey look Mureen na or seh na moringa. Any how i spell am mo dey and ga dey too.
Posted on: Wed, 17 Jul 2013 04:04:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015