Asuu indomie advert!!!! Asuu do go ooo.. E do gud. Asuu wey give - TopicsExpress



          

Asuu indomie advert!!!! Asuu do go ooo.. E do gud. Asuu wey give us strike... E do gud. Wey make us stay @home... E do gud. Dey chop mama thank u.. E do gud. Dis strike dey sweet well well.. E do gud. Sum pple don join yahoo.. E do gud. Sum don dey do ashewo.. E do gud. Sum dey do gateman ... E do gud. Me don dey sing nonsense.. E do gud. Where pple dey listen to nonsense.. E do gud. Me n u get sense.. E do gud. U dey dance as I dey sing.. E do gud. Abeg who know wen strike go end.. E do gud. Even TB joshua no know, E do gud. E come like google go know, E go gud. No strike go be like Asuu, no holiday go long pass dis 1. LMAO
Posted on: Thu, 14 Nov 2013 10:00:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015