Asuu indomie advert!!!! Asuu do go ooo.. E do gud. Asuu wey - TopicsExpress



          

Asuu indomie advert!!!! Asuu do go ooo.. E do gud. Asuu wey give us strike... E do gud. Asuu wey make us stay @home... E do gud. D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣ chop mama thank u.. E do gud. Dis strike dey sweet well well.. E do gud. Sum pple don join yahoo.. E do gud. Sum don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣ do ashewo.. E do gud. Sum dey do gateman ... E do gud. Me don dey sing nonsense.. E do gud. Where pple dey listen to nonsense.. E do gud. Me n u get sense.. E do gud. U dey dance as I dey sing.. E do gud. Abeg who know wen strike go end.. E do gud. No strike go ß̥̊ε̲̣̣̣̥ like Asuu, no holiday go long pass dis 1 Wuna do good ASUU STRIKE TO-BE CALLED OFF SOON IS JUST EXACTLY AS THE ONE OF JESUS IS COMING SOON THATS HOW SOON DIS STRIKE IS GONNA LAST
Posted on: Fri, 15 Nov 2013 10:26:07 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015