BETWEEN AKPOS AND EMEKA Emeka: U be fool, u no sabi anything. - TopicsExpress



          

BETWEEN AKPOS AND EMEKA Emeka: U be fool, u no sabi anything. Akpos: Ahhh...haba guy. Emeka: Na so. I fit prove am sef. If na night and u see 2 light for road, na wetin be dat? Akpos: Na moto. Emeka: Ehenh, but wish kind? Benz? Peugeot? or Lexus? Akpos: I no know dat one oh Emeka: U see am. Anyway, second proof. Na night, u see 1 light for road. Na wetin be dat? Akpos: Na okada. Emeka: Ehenh, whish one? Suzuki? Yamaha? or Kawasaki? Akpos: Ahh....how I suppose know? Emeka: U see am? I don show u say u be fool. Akpos: Na wa 4 u o. Dis ur question sef. Oya make I ask u. If na night u see woman for roadside....mini skirt, big breast, red lips, big nyash, na wetin? Emeka: Na ashawo. Akpos: Ehenh, but which one? Ur mama, ur sister or ur daughter? Who come be fool?
Posted on: Mon, 01 Dec 2014 12:03:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015