BETWEEN Kelvin AND EMEKA Emeka: U be fool, u no sabi anything. - TopicsExpress



          

BETWEEN Kelvin AND EMEKA Emeka: U be fool, u no sabi anything. Kelvin: Ahhh...haba guy. Emeka: Na so. I fit prove am sef. If na night and u see 2 light for road, na wetin be dat? Kelvin: Na moto. Emeka: Ehenh, but wish kind? Benz? Peugeot? or Lexus? Kelvin: I no know dat one oh Emeka: U see am. Anyway, second proof. Na night, u see 1 light for road. Na wetin be dat? Kelvin: Na okada. Emeka: Ehenh, whish one? Suzuki? Yamaha? or Kawasaki? Kelvin: Ahh....how I suppose know? Emeka: U see am? I don show u say u be fool. Kelvin: Na wa 4 u o. Dis ur question sef. Oya make I ask u. If na night u see woman for roadside....mini skirt, big breast, red lips, big nyash, na wetin? Emeka: Na ashawo. Kelvin: Ehenh, but which one? Ur mama, ur sister or ur daughter? Who come be fool?
Posted on: Tue, 19 Nov 2013 09:30:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015