Baba God we thank you for this week, nor be say we build house nor - TopicsExpress



          

Baba God we thank you for this week, nor be say we build house nor we buy. Car, we thank you air(life) and Goodhead(Grace). Baba God forgive us our sins(na over sabi worry us) and package(bless) our hustle so we self go dey popori our offerings and tithe go dey make sense, shine our eyes make we dey see caro(girls) way wan colonize our cake(blessings), and johnny(boys) way wan chop alone, God mess up our rivals(enemies) make dem dey see us dey fear like Ebola, Baba God those way dey sick, white-Wash(heal) their lives, those way dey hungry, give dem take-away(abundance). Baba God na u get flat screen(sees Everything) na u dey run am, we don talk na u get the final say. In Jesus Name We Pray: Amen
Posted on: Fri, 22 Aug 2014 19:09:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015