Chaii CAMAIRCO since una say una go check in people for 3am on the - TopicsExpress



          

Chaii CAMAIRCO since una say una go check in people for 3am on the 10th of January,una move checkin time to 23.00hrs then 12.30pm.all this change time na for wattin nor.then not even a bottle of water nor any news.then finally finally una start checking. Una bend una skin no even applolgise to passengers but una get liver ask for excess luggage to be paid.shame no dey catch una? We still dey airport .person wey leave with United Airlines Don reach America since then we for conner here so we still dey airport. I beg una make sure my load reach cameroon oo cos una be noted for that as well.marabu people . nonsense
Posted on: Sat, 10 Jan 2015 14:13:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015